@ologun01 wrote:
Hi Guys
I just launched this site over the weekend:
The concept is just as below:
This na online community to talk, share anythin wey dey make you vex
who make you vex?
wetin make you dey vex?
who vex you?
why you dey vex?oya, come talk, share am with people...make people reason am with you and make yourself happy
if you find it interesting..kindly share the link with friends
if you have any observation or remark, kindly drop below
thanks
Posts: 13
Participants: 7